AUDIO: M.I Abaga – Plan B

SL Official's avatar
Posted on
No Comments


Veteran Nigerian Emcee and Hip Hop Act, M I (Mr Incredible) Abaga has released a new single that comes with powerful messages, See “Plan B” Lyrics below.

PLAN B LYRICS (Music by M I Abaga)

I hope you come my way
I hope you come my way…

If I get Presido wey love me
Shey na so everything go ugly?
No be say I dey try insult him
But trust me, things are rough in the country

If I get Presido wey sabi
Shey na so general go steal from army?
Take money for weapon give him family
Him soldier come dey die, what a tragedy

[DOWNLOAD NOW]